Ghana Police detain Burkina Faso national who enter Catholic Church plus pistol
Published on: Sunday 02 June 2019
Police say de man no give any solid answer as to why he dey carry loaded gun, just sey he be farmer wey come Ghana six weeks ago, wey that Sunday be en first time for church. Police District ...
News source: https://www.bbc.com/pidgin/tori-48494434